Audio

AUDIO: Goya Menor Ft Nektunez – Ameno Amapiano Remix | Download

AUDIO Mp3: Goya Menor Ft Nektunez – Ameno Amapiano Remix | Download Mp3

Goya Menor Ft Nektunez – Ameno Amapiano Remix Lyrics

It’s so easy (The Nektunez, yeah)
Hey, ha
Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (How the ting goes)Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha! You want to bam ba?
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha, hey (So you see how the thing goes?)How the thing goes
Oya, tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro)
And who? And who? (Mantire mo, ameno)Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo
Ameno dori me (Ameno dori me)
Ameno dori meOkay, okay, ha
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school, you go dey pen tools
And na the parameter set, you wan dey form too
See, even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Man, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you pay omo e don puff
Oh boy e don puff, ha hey
Come on, let’s goShebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha! You want to bam ba?
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha, hey, Shebi you see how the thing goes?How the thing goes
I say tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro)
And who? And who? Okay, okay (Mantire mo, ameno)Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (okay)
Ameno dori me (okay, come on, let’s go)
Ameno dori me (okay)Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
‘Cause, he’s a father to the fatherless
A mother to the motherless
And nothing no one can do
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
‘Cause if you do, na him be say you don wrong again
And, another time you go run again, I swearShebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha! You want to bam ba?
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha, hey, Shebi you see how the thing goes?Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, amenoIt’s so easy (The Nektunez, yeah)